Banger Glow

Banger Glow
Audio is played partially for non-registered users
Banger Glow
$1.00 
$35000.00
Popularity:0
Album(s):
Year:2019
ISRC:UKBX41900002
  • Description

LYRICS

Yes oh I dey tell you

Wawa Ebonyi

We no dey do yahoo

Maga no dey pay

We no dey spray money

But we dey make money

For the hustle way

Na our game dey show

Na baba God dey bless

Jehovah e di egwu

My father you too much

We no dey do gossip

And God dey make US glow

Yeah Banger banger banger banger banger banger banger glow

Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so

Heh Banger banger banger Glow

Yes oh Banger Glow

Banger banger banger banger banger banger banger glow

Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so Yes oh

Some people go vex

Because we dey make

But we no get dem time

Cuz we dey busy ni

Sha dem dey busy too

Alhaji go 4 mecca

Come back with big belle

Pickin dey sick kwasoko

Iyawo nse ranu

Won mama to jo ka

But dem no fit touch us oh

Because we dey glow

Everything dey glow

My mama sef dey glow

My dada sef dey glow

My sisters dey glow

My brother dey glow

My paddy dey glow

My chairman dey glow

My auntie dey glow

My puppy dey glow

My watch dey glow

My day dey glow

Everything dey glow

Banger banger banger banger banger banger banger glow

Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so

Yeah Banger banger banger banger banger banger banger glow

Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so

Hmmm ehhh

Banger banger banger glow

Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so

(Oh oh ohhhhhh oh oh)

Banger banger banger banger banger Banger banger banger banger banger banger

Banger banger banger  Gloooowwww

(Oh oh ohhhhhh oh oh)

Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so

(Oh oh ohhhhhh oh oh)

(Oh oh ohhhhhh oh oh)

(Oh oh ohhhhhh oh oh)

(Oh oh ohhhhhh oh oh)

SONG DETAILS

{ISRC UKBX41900002}

catalogue number: dsr2019002

Banger Glow (single) By dRem TGI

Produced by dRem TGI

Co-Producer: Medline Bradley

Composed by dRem TGI

Lyrics by dRem TGI

Cover Design By: Deanna Maria R.

Label: Deepstuff Records LTD

Copyright Owned by Deepstuff records Ltd

Released 5th September 2019

Be the first to comment

Leave a Reply