- Description
SONG METADATA
{ISRC UKBX42010153}
Catalog Number: dsr20201153
Plenty Money (Single) by dRem TGI
Beats designed by Saman K
Produced by dRem TGI
Mixing and Mastering: dRem TGI
Composed by dRem TGI
Lyrics by dRem TGI
Cover design by Deanna Maria R
Label: Deepstuff Records LTD.
Copyright© Owner Deepstuff Records LTD.
Published: December 7, 2020
LYRICS
plenty money na im we want oh
plenty money na im we want oh
plenty money na im we want oh
i don suffer for this life baba e don do
i don hustle i don hustle tire
i don struggle i don struggle tire
some days man dey go bed without supper
i go ask mama say wetin we go chop
mama say i beg pikin no food today
i dey beg God eh everyday i dey beg my father
make e give me
make e keep my mama make she chop my money
because my papa no fit chop my money before im die
e don tay i don pray make baba bless me
baba help me in this life
baba bless me baba help me for this life
plenty money na im we want oh
plenty money na im we want oh
everytime them dey call ma fone say bro weting dey
i go say nothing dey
man still dey hustle
baba i know say you dey hear my cries
baba i know say you dey cook something
but make e don quick before the people way go chop come kpai ye ah ah
plenty money na im we want oh
plenty money na im we want oh
i don suffer for this life i don suffer
i don suffer for this life i don suffer
i don hustle for this life i don hustle eh
me i don hustle me i don hustle
i still dey hustle everyday i dey hustle
father help your child
i say father bless your son
baba help me make i get this paper
make i get this paper
plenty money na im we want oh
plenty money na im we want oh
Be the first to comment