What We Gon Do Now

What We Gon Do Now
Audio is played partially for non-registered users
What We Gon Do Now
$1.00 
$35000.00
Popularity:0
Album(s):
Year:2021
ISRC:ISRC UKBX42021054
  • Description

LYRICS

what we gon do now

what we gon do 

well well what we gon do now

well well what we gon do now

so you wanna see me now 

did i hear you wanna free me now 

boi this phenomenal

i no say you wanna be me now 

long time you been dey tempt me

homeboy wetin i do you

e don tey wen you dey try me

wuru miri to gbo iko na wetin sef

omo na wetin sef

so now you wan to dey show yourself

person wen dig pit na im go fall inside

brother cool down no be so

because you make am 

you wan come chance me now

well hmmm okay

well well what we gon do now

well well what we gon do now

well well what you want me do now

well well what we gon do now

well well what we gon do now

you wan show your stamina 

you dey forget sey tommorow dey

and you forget sey God dey see

before before no be you dey beg

mama no worry i go do you proud

all the elegon dem where dem dey 

them see rise they want bring you down

dem see you stand han ga piya gi sword

dem see you teeth dem go hate you

all the haters dem go fall for gutter

dem go carry piss dey drink garri ni

you want tempt me go you chop stone 

na so

je riwe okute

je biri okute riwe

what we gon do now

what we gon do 

well well what we gonna do now

well well what you wanna do now

well well what you want me do now

well well what we gon do now

last year i bin dey ask my God 

all the suffer when e go end

baba answer me tell me say 

the answer to this question big pass you

na so be the blessing too wey dey come

i shall bless you till you want no more

before before me with youu na friends 

i no no wetin i go call you sef

you be enemy a friend or frenemy

situation me with you dey purse devil

you with devil come turn back dey purse me

ala mu na wah for you oh

na wa oh

well sha

well well what we gonna do now

well well what you wanna do now

well well what you want me do now

well well what we gon do now

well well what we gon do now

well well 

what you wanna me do

what you wan me do now

well well 

what you wanna me do

what you wan me do now

well well 

what you wanna me do

SONG METADATA

UPC: 655471150053

{ISRC UKBX42021054}

Catalog Number: dsr20210054

drem TGi with (Single) “what we gon do now”

Beats designed by Saman K

Produced by dRem TGI

Mixing and Mastering: dRem TGI

Composed by dRem TGI

Lyrics by dRem TGI

Song Written by Emmy E. Hikins

Cover design by Medline Bradley

Label: Deepstuff Records LTD.

Copyright© Owner Deepstuff Records LTD.

Published: May 30, 2021

 

Be the first to comment

Leave a Reply