sweet babe banana

sweet babe banana
Audio is played partially for non-registered users
sweet babe banana
$1.00 
$35000.00
Popularity:0
Album(s):
Year:2021
ISRC:UKBX42021062
  • Description

LYRICS

you’re my sweet babe banana 

you’re my sweet babe banana eh 

you dey make my heart like potato (you make my heart sweet like potato)

you’re my sweet babe banana eh

you dey make my heart like potato babe (you make my heart sweet like potato)

babe your love e dey high me (babe your love is making me high)

e dey high me (it’s making me high)

e dey high me (it’s making me high)

yeah

babe your love e dey high me (babe your love is making me high)

e dey high me (it’s making me high)

your love e dey high me eh eh babe (your love is making me high babe)

babe everytime time i see you eh eh 

everytime time i see you eh eh

everytime time i see you 

everytime time i see you

na so my heart dey jolly (this is how you make my heart jolly)

na so my head come dey big (this is how you give me a bighead)

na so my belly dey sweet (this is how you make me feel so happy from inside my belly)

babe you dey give mind oh (babe, you give me confidence)

my omalicha nwa (my most beautiful babe)

sweet babe oyoyo (sweetheart babe)

eh 

my sweet banana 

you’re my sweet babe banana eh

you dey make my heart like potato babe (you make my heart sweet like potato)

babe your love e dey high me (babe your love is making me high)

e dey high me (it’s making me high)

babe you dey high me (babe you’re making me high)

eh eh

babe your love e dey high me (babe your love is making me high)

e dey high me (it’s making me high)

babe you dey high me (babe you’re making me high)

because

everytime time i see you eh eh 

everytime time i see you eh eh

everytime time i see you eh eh

everytime time i see you babe

everytime time i see you

everytime time i see you

everytime time i see you babe eh eh

no so my heart dey jolly (this is how you make my heart jolly)

na so my belly dey sweet me (this is how you make me so happy)

na so my head come dey big babe eh eh (this is how you give me a bighead)

you dey do something oh (you make me feel something)

babe you dey give mind oh (babe, you give me confidence)

my omalicha nwa (my most beautiful babe)

sweet babe oyoyo (sweetheart babe)

you’re my sweet babe banana eh

you dey make my heart like potato eh eh eh you make my heart sweet like potato)

babe your love e dey high me ((babe your love is making me high))

e dey high me (it’s making me high)

e dey high me (it’s making me high)

yeah

babe your love e dey high me

e dey high me (it’s making me high)

e dey high me (it’s making me high)

yeah eh eh eh babe oh

my omalicha nwa (my most beautiful babe)

sweet babe oyoyo (sweetheart babe)

babe you dey give mind oh (babe, you give me confidence)

eh babe you dey give mind oh (babe, you give me confidence)

na so my heart dey jolly (this is how you make my heart jolly)

na so my head come dey big (this is how you give me a bighead)

na so my belly dey sweet (this is how you make me feel so happy from inside my belly)

you’re my sweet babe banana eh

yeah yeah yeah

babe you dey high me (babe you’re making me high)

you dey high me (you’re making me high)

my sweet babe banana

you dey high me (you’re making me high)

you dey high me (you’re making me high)

babe you dey high me (babe you’re making me high)

 

SONG METADATA

UPC: 655471463634

ISRC

Catalog Number: dsr20210062

sweet babe banana (Single) by dRem TGI

Beats designed by Saman K

Produced by dRem TGI

Mixing and Mastering: dRem TGI

Composed by dRem TGI

Lyrics by dRem TGI

Cover design by Medline Bradley.

Label: Deepstuff Records LTD.

Copyright© Owner Deepstuff Records LTD.

Published: June 29, 2021

Be the first to comment

Leave a Reply