i no go leave you

i no go leave you
Audio is played partially for non-registered users
i no go leave you
$1.00 
$35000.00
Popularity:0
Album(s):
Year:2022
ISRC:GX8L22200004
  • Description

LYRICS

i no say this love affair no easy

but if you setemi we do effizy

but 123 we fit do abc

like soilder ant for you i dey busy

i dey hustle i dey grind i dey change i dey care for you

i dey pray i dey fight everyday i dey hustle for you

i no go leave you 

everyday lovey lovey

babe believe me yeah 

you and me forever 

i’m still in love with you babe

everyday lovey lovey

everyday jolly jolly

you and me forever 

i’m still in love with you babe

everyday lovey lovey

everyday jolly jolly

i no go leave you

i no go leave you lai lai

i dey hustle i dey grind i dey change i dey care for you

i dey pray i dey fight everyday i dey hustle for you

i no go leave you lai lai

make you no leave me babe ye aah

i no say this love affair no easy

but if you setemi we do effizy

but 123 we fit do abc

like soilder ant for you i dey busy

i dey hustle for you 

i dey grind i dey pray i dey rain for you

i dey pray i dey fight everyday i dey hustle for you

i no go leave you ye aah babe

i no go leave you ye aah babe mi

i no say this love affair no easy

but if you setemi we do effizy

but 123 we fit do abc

like soilder ant for you i dey busy

i dey hustle for you 

i dey grind i dey pray i dey rain for you

cause everyday jolly jolly

everyday lovey lovey

you and me forever 

i’m still in love with you babe

everyday jolly jolly

everyday lovey lovey

you and me forever 

i’m still in love with you babe ye aah

i dey hustle i dey grind i dey change i dey cain i dey care for you

everyday lovey lovey

everyday jolly jolly

you and me forever babe mi

i’m still in love with you

i no go leave you lai lai

 

 

SONG METADATA

 

UPC:

{ISRC GX8L22200004}

Catalog Number: drs20220004

DREM BABA with (Single) “i no go leave you (rap version)”

Beats designed by Sam K

Produced by Emmy Emeka Hikins

Mixing and Mastering: Emmy Emeka Hikins

Composed by Emmy Emeka Hikins

Lyrics by DREM BABA

Song Written by Emmy E. Hikins

Cover design by MEDLINE BRADLEY

Label: Dremsuff LTD.

Copyright© Owner Dremstuff LTD.

Published: December 14, 2022

Be the first to comment

Leave a Reply